Need to Know歌词

作词 : Onome Emuakpeje/Victor Adere
作曲 : Onome Emuakpeje/Victor Adere
[Intro: Victor AD]
It’s Victor AD nanana yea
And we got TenTik
You know the vibe is authentic yea
Spiritual vibes
[Chorus: Victor AD]
If I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I’ve done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away
I need to know!
Who dey drive dis country
I won come down
Driver keep d change
I need to know!
If na only me understand the way wey I feel today
I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Said I need to know o
I said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts
[Verse 1: TenTik]
We losing faith everyday
It’s action time, we don taya to dey pray
Government nor send us, yea we get the message
Make we stand up we tired of the oppression
Bow, two seconds man down
Nobody else wan die so we stand down
Make a hashtag tweet about it
When it stops trending we all forget about it
Till another explosion another mass murder
Another sarz officer committing man slaughter
Oh you no send abi you unbothered
Until the next victim na you or your brother
We suffering and smiling naija is a joke
Getting your pvc that is a goal
But who we go vote, that’s the question
Remember when we vote change for the last election
Ah e be now, belike tear tear money make dem change the change or better still keep the change
We nor want again
Oko shey na force to rule us again
[Chorus: Victor AD]
I need to know!
Who dey drive dis country
I won come down
Driver keep d change
I need to know!
If na only me understand the way wey I feel today
I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Said I need to know o
I said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts
[Verse 2: TenTik]
I need to know, if you still remember
Chiadika Ugonna Lloyd and Tekena
Let’s have a moment of silence
Corruption is still on the rise
The cost of living is still very high
Sarz still killing boys on the street
Our girls never still complete
Chee
Still killing people everyday in the north
Mister president still ain’t giving a ****
And they want be to censor my rap
They killing people like cows, there’s no censoring that
Nothings working nobody tryna fix it
Tell the leaders of tomorrow they’d never be shit
Being a young man in this country is risky
I nor even blame bobrisky
[Chorus: Victor AD]
If I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I’ve done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away
I need to know!
Who dey drive dis country
I won come down
Driver keep d change
I need to know!
If na only me understand the way wey I feel today
I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Said I need to know o
I said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts

Need to KnowLRC歌词

Need to Know歌词TenTikNeed to KnowLRC歌词添加中
  • 歌词名:Need to Know
  • 歌手名:TenTik
  • 更新时间:2023-12-22
  • 作词人:
  • 评分:0.0分

Need to Know歌词,Need to KnowLRC歌词

歌曲名:Need to Know  歌手:TenTik  所属专辑:《Need to Know》

作词:  作曲:  发行公司:未知  发行时间:2023-12-22

歌曲ID:3234306  分类:Need to Know  语言:  大小:3.35 MB  时长:03:40秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《Need to Know》 是 TenTik 演唱的歌曲,时长03分40秒,由作词,作曲,该歌曲收录在TenTik2023年的专辑《Need to Know》之中,如果您觉得好听的话,就把这首歌分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手TenTik吧!

◆ 本页是Need to KnowNeed to KnowNeed to KnowLRC歌词下载页面,如果您想下载Need to Knowmp3,那么就点击  Need to KnowMp3免费下载

◆ 如果你想在线试听这首歌曲就点击  Need to Know在线试听

◆ 如果你想了解更多歌手TenTik的信息就点击  TenTik的所有歌曲  TenTik的专辑  TenTik的详细资料  TenTik的图片大全

◆ Need to Know的永久试听地址是//www.9ku.com/play/3234306.htm,请将九酷音乐网(www.9ku.com)告诉您的3个朋友,感谢您对九酷音乐网支持!

Copyright @2023 - 2025 www.9ku.com.All Rights Reserved.九酷音乐网 版权所有  备案号:黑ICP备2023008593号-1