Believe歌词

作词 : Ogunlayi Temitope
作曲 : Ogunlayi Temitope
Wanle
Wanle
Teeguy wanle o
Awon temi wanle o
Gbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh..
Wanle
Je Je
Eh, Baba go run am.
Hustle go pay
but, we no know time and the day
my brother make we dey work and pray…
ko easy lati gbera rara,
Oh no
If e no be today,
tomorrow we go try again..
na person Wey give up **** up Aje,
e fit happen any time olohun hunhun
I’m Running my race moti sasasa
Mo gbaju mo hustle mo shashasha..
Mode fe kori ma gbagbagba
loje kin roll up motin sha gbana Oh no.
Emi omo nobody
(Nobody)
Tomorrow mole di lagbaja
(Lagbaja)
Kin sha prapra ki sapasa
base on believe ni shashasha
On Goddddddd
Everything go dey okay o
One dey we go get am
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am..
Our hustle go dey Okay o
One dey we go cashout ah out
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
Wanle
Je Je
I say na base on believe
(On God)
E go be when e go be
(Your turn)
E go be like you dey dream but before e go be, I no many go leave
(Of course)
Na you go sit up no relent
You know say all man for himself
Loje kin ji ti mon sise
Ikanra ni mofe mafi gbowo mi se
Oloun moti sasasa
Mo gbaju mo hustle mo shashasha
Mio le gbe ibon mio le ka pata
But mon gbe two puff mo sha gbana Oloun
Emi omo nobody
(Nobody)
Tomorrow mole di lagbaja…
(Shaprapra)
Kin sha prapra ki sapasa
(Sapasa)
base on believe ni shashasha,
(Shashasha)
On Goddddddd
Everything go dey okay o
One dey we go get am
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am..
Our hustle go dey Okay o
One dey we go cashout
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
You go get am
I go get am
you no go fall my brother my sister jeun lo jeun lo
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
Teeguy wanle o
Awon temi wanle o
Gbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh..
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am.

BelieveLRC歌词

Believe歌词Teeguy WanleBelieveLRC歌词添加中
  • 歌词名:Believe
  • 歌手名:Teeguy Wanle
  • 更新时间:2023-12-18
  • 作词人:
  • 评分:0.0分

Believe歌词,BelieveLRC歌词

歌曲名:Believe  歌手:Teeguy Wanle  所属专辑:《Believe》

作词:  作曲:  发行公司:未知  发行时间:2023-12-18

歌曲ID:3018255  分类:Believe  语言:  大小:2.41 MB  时长:02:39秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《Believe》 是 Teeguy Wanle 演唱的歌曲,时长02分39秒,由作词,作曲,该歌曲收录在Teeguy Wanle2023年的专辑《Believe》之中,如果您觉得好听的话,就把这首歌分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Teeguy Wanle吧!

◆ 本页是BelieveBelieveBelieveLRC歌词下载页面,如果您想下载Believemp3,那么就点击  BelieveMp3免费下载

◆ 如果你想在线试听这首歌曲就点击  Believe在线试听

◆ 如果你想了解更多歌手Teeguy Wanle的信息就点击  Teeguy Wanle的所有歌曲  Teeguy Wanle的专辑  Teeguy Wanle的详细资料  Teeguy Wanle的图片大全

◆ Believe的永久试听地址是//www.9ku.com/play/3018255.htm,请将九酷音乐网(www.9ku.com)告诉您的3个朋友,感谢您对九酷音乐网支持!

Copyright @2023 - 2025 www.9ku.com.All Rights Reserved.九酷音乐网 版权所有  备案号:黑ICP备2023008593号-1