Be Happy歌词

Tu ru TuTu ru tu tu tu
Ru ru ru Tu ru tu tu tu
Chiii
Ogawahab oh
Yeah
Baba God no let us down
Amin
Na climb we dey climb, we no go fall yeah
Amin
Bad belle please stay away
my way, your way e no be same
For all the things that I prayed for
Adami navó wèrè vaa mèèyèmi de
For all the things that I pray
Who am I
who am I
Usenene husoovono
When e start
Wey e cast
Usenene husoovono
E dey shock dem say how We grow
Congratulations dey hard dem o
Dem dey want make we beg dey chop
But God no go let dem oh
For every dream that I have ever dreamed
A better place is where I wanna be
Keep me safe from the hands of enemies
Take me high to a place of fantasies
Where I will be
Be happy
Thomas Sule
Be happy
Onimisi Atta
Be happy
Hamza Usman oh
Be happy
A A Oil
Be happy
Ataba Omolori
Be happy
Rahmatu Ahmad oh
Be happy
Khalifa Okene
Baba God no let us down
Amin
Na climb we dey climb
we no go fall yeah
Amin
Bad belle please stay away
my way, your way e no be same
For all the things that I prayed for
Adami navó wèrè vaa mèèyèmi de
For all the things that I pray
Everyday God I pray
Papa no get
Make I turn Dangote
To all the people wey dey support
Those for Home and those faraway
Many things wey eye don see
Many tears wey eye don bleed
God please make me smile
Please make me smile oh
Yeah yeah
For every dream that I have ever dreamed
A better place is where I wanna be
Keep me safe from the hands of enemies
Take me high to a place of fantasies
Where I will be
Be happy
Yahaya Bello
Be happy
Joseph Asuku
Be happy
Natasha Akpoti
Be happy
Muktar Bello
Be happy
Engineer Ohere
Be happy
Ali Bello
Be happy
Salau Ogembe
Baba God no let us down
Amin
Na climb we dey climb
we no go fall yeah
Amin
Bad belle please stay away
my way, your way e no be same
For all the things that I prayed for
Adami navó wèrè vaa mèèyèmi de
Amin
For all the things that I pray
Abu Imam
Amin
Alhaji Qassim
Muazu Nuhu eh
Zuzu Mamman
Pharmacist Asuku
Amin
Tijani Damisa eh
KB Auto Credit
Amin
Abdulfatai Otori
Amin

Be HappyLRC歌词

Be Happy歌词OgawahabBe HappyLRC歌词添加中
  • 歌词名:Be Happy
  • 歌手名:Ogawahab
  • 更新时间:2023-12-15
  • 作词人:
  • 评分:0.0分

Be Happy歌词,Be HappyLRC歌词

歌曲名:Be Happy  歌手:Ogawahab  所属专辑:《Be Happy》

作词:  作曲:  发行公司:未知  发行时间:2023-12-15

歌曲ID:2860937  分类:歌曲  语言:  大小:3.36 MB  时长:03:41秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《Be Happy》 是 Ogawahab 演唱的歌曲,时长03分41秒,由作词,作曲,该歌曲收录在Ogawahab2023年的专辑《Be Happy》之中,如果您觉得好听的话,就把这首歌分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Ogawahab吧!

◆ 本页是歌曲Be Happy歌曲LRC歌词下载页面,如果您想下载Be Happymp3,那么就点击  Be HappyMp3免费下载

◆ 如果你想在线试听这首歌曲就点击  Be Happy在线试听

◆ 如果你想了解更多歌手Ogawahab的信息就点击  Ogawahab的所有歌曲  Ogawahab的专辑  Ogawahab的详细资料  Ogawahab的图片大全

◆ Be Happy的永久试听地址是//www.9ku.com/play/2860937.htm,请将九酷音乐网(www.9ku.com)告诉您的3个朋友,感谢您对九酷音乐网支持!

Copyright @2023 - 2024 www.9ku.com.All Rights Reserved.九酷音乐网 版权所有  备案号:黑ICP备2023008593号-1