Kimon歌词

作词 : Micheal Onuora
作曲 : Micheal Onuora/Emeka Agozie
Kimon
(Ah ah kimon
Ah ah kimon
Ah ah Kimon)
Mama looki so fine
See the way you dey move
Just dey rocki your body o
Girl your beauty divine
If na competition,
Only you be the Queen ooo
Bebe issokay
Oya komole
Cooli ma temper yea yea yea
My icey water yea yea
HOOK
Baby come make I pull you closer
Gimme dem magic sparkles over
Girlie know I'm falling for you
You know me be the one for you
Baby come make I pull you closer
Gimme dem magic sparkles over
Girlie know I'm falling for you
You know me be the one for you
CHORUS
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
(My bebe my bebe)
The manner wey you fine for me o
Na jembery o!
Oh your lovu burst my brain eh eh
(Tingalingalingalingalingalinga ah eh)
Na so your lovi just dey do for my body eh
(Tingalingalingalingalingalinga ah eh)
The way your lovi just dey do for my body eh
Like the way you dey touch me body eh
Love the way you dey gum for body eh
Pulli close make I feeli youuu
I Don fall like maga for youuu
Like the way you dey touch me body eh
Love the way you dey gum for body eh
Pulli close make I feeli youuu
I Don fall like maga for youuu
CHORUS
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
Kimon eh eh
Kimon yeah
(My bebe my bebe)
Kimon eh eh
Kimon yeah
Oya whine for me
Boogy down for me
Twerki down for me
Gimme the lambo yea
Rapatuya!
My bebe my bebe
My bebe my bebe
My bebe my bebe
My bebe my bebe
Ah ah kimon
Ah ah kimon
Ah ah ah ah kimon
Ah ah ah ah kimon

KimonLRC歌词

Kimon歌词QheliKimonLRC歌词添加中
  • 歌词名:Kimon
  • 歌手名:Qheli
  • 更新时间:2023-12-10
  • 作词人:
  • 评分:0.0分

Kimon歌词,KimonLRC歌词

歌曲名:Kimon  歌手:Qheli  所属专辑:《Kimon》

作词:  作曲:  发行公司:未知  发行时间:2023-12-10

歌曲ID:2609066  分类:Kimon  语言:  大小:2.52 MB  时长:02:46秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《Kimon》 是 Qheli 演唱的歌曲,时长02分46秒,由作词,作曲,该歌曲收录在Qheli2023年的专辑《Kimon》之中,如果您觉得好听的话,就把这首歌分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Qheli吧!

◆ 本页是KimonKimonKimonLRC歌词下载页面,如果您想下载Kimonmp3,那么就点击  KimonMp3免费下载

◆ 如果你想在线试听这首歌曲就点击  Kimon在线试听

◆ 如果你想了解更多歌手Qheli的信息就点击  Qheli的所有歌曲  Qheli的专辑  Qheli的详细资料  Qheli的图片大全

◆ Kimon的永久试听地址是//www.9ku.com/play/2609066.htm,请将九酷音乐网(www.9ku.com)告诉您的3个朋友,感谢您对九酷音乐网支持!

Copyright @2023 - 2025 www.9ku.com.All Rights Reserved.九酷音乐网 版权所有  备案号:黑ICP备2023008593号-1