It Is What It Is歌词

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That sh*t is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensivе sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb mе, please
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb me, please
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am

It Is What It IsLRC歌词

[00:11.149] People wey no dey feed you
[00:13.162] Always the first to talk about your life
[00:16.108] Look at the irony
[00:17.950] Shame you for public come dey beg for side
[00:20.939] Don't get it twisted, I no dey kiss ass
[00:22.748] That sh*t is not healthy
[00:25.970] Keeping my distance
[00:27.600] Some people are worse than pandemic
[00:29.549]
[00:29.679] If e go cost my peace
[00:32.102] Den I go take my leave
[00:34.589] If e no be money
[00:36.995] Do not disturb me, please
[00:39.510] If e go cost my peace
[00:42.026] That's some expensivе sh*t, oh
[00:44.497] If e no be money
[00:46.782] Do not disturb mе, please
[00:49.180]
[00:49.452] Majisoro, hold on
[00:51.848] It is what it is
[00:54.353] Mawobe, leave am
[00:59.254] Majisoro, hold on
[01:01.823] It is what it is
[01:04.154] Mawobe, leave am
[01:07.542]
[01:10.466] Money no dey bring happiness, oh
[01:12.630] Na when I get money I realize, oh
[01:15.070] But I no be hypocrite
[01:17.784] I dey pray make you get your own too
[01:20.216] See, bad times will never last
[01:22.683] Elemi lo ma last, life come at you so fast
[01:27.287] Small time you don become wetin you hate
[01:29.729] Low-key, they hate their life
[01:32.186] And they're lonely, no energy for nobody
[01:35.773] We no dey happy for me, for me
[01:39.507] Low-key, you hate your life
[01:41.665] And you're lonely, no energy for nobody
[01:45.687] No waste your time, man, I no see you
[01:48.175]
[01:48.732] If e go cost my peace
[01:51.253] Den I go take my leave
[01:53.684] If e no be money
[01:56.115] Do not disturb me, please
[01:58.646] If e go cost my peace
[02:01.129] That's some expensive sh*t, oh
[02:03.674] If e no be money
[02:06.043] Do not disturb me, please
[02:08.205]
[02:08.649] Majisoro, hold on
[02:11.058] It is what it is
[02:13.457] Mawobe, leave am
[02:18.396] Majisoro, hold on
[02:20.968] It is what it is
[02:23.317] Mawobe, leave am

It Is What It Is歌词,It Is What It IsLRC歌词

歌曲名:It Is What It Is  歌手:AdeKunle Gold  所属专辑:《It Is What It Is》

作词:  作曲:  发行公司:未知  发行时间:2023-10-18

歌曲ID:2305824  分类:It Is What It Is  语言:  大小:2.67 MB  时长:02:55秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《It Is What It Is》 是 AdeKunle Gold 演唱的歌曲,时长02分55秒,由作词,作曲,该歌曲收录在AdeKunle Gold2023年的专辑《It Is What It Is》之中,如果您觉得好听的话,就把这首歌分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手AdeKunle Gold吧!

◆ 本页是It Is What It IsIt Is What It IsIt Is What It IsLRC歌词下载页面,如果您想下载It Is What It Ismp3,那么就点击  It Is What It IsMp3免费下载

◆ 如果你想在线试听这首歌曲就点击  It Is What It Is在线试听

◆ 如果你想了解更多歌手AdeKunle Gold的信息就点击  AdeKunle Gold的所有歌曲  AdeKunle Gold的专辑  AdeKunle Gold的详细资料  AdeKunle Gold的图片大全

◆ It Is What It Is的永久试听地址是//www.9ku.com/play/2305824.htm,请将九酷音乐网(www.9ku.com)告诉您的3个朋友,感谢您对九酷音乐网支持!

Copyright @2023 - 2025 www.9ku.com.All Rights Reserved.九酷音乐网 版权所有  备案号:黑ICP备2023008593号-1