Sorry Sorry歌词

Verse 1
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
As we [never get decided]...
Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
till the suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
i sorry sorry o, e gba mi o

Sorry SorryLRC歌词

Sorry Sorry歌词Femi KutiSorry SorryLRC歌词添加中
  • 歌词名:Sorry Sorry
  • 歌手名:Femi Kuti
  • 更新时间:2023-05-09
  • 作词人:
  • 评分:0.0分

Sorry Sorry歌词,Sorry SorryLRC歌词

歌曲名:Sorry Sorry  歌手:Femi Kuti  所属专辑:《Shoki Shoki》

作词:  作曲:  发行公司:Barclay  发行时间:1999-02-15

歌曲ID:1683521  分类:歌曲  语言:  大小:6.12 MB  时长:06:42秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《Sorry Sorry》 是 Femi Kuti 演唱的歌曲,时长06分42秒,由作词,作曲,该歌曲收录在Femi Kuti1999年的专辑《Shoki Shoki》之中,如果您觉得好听的话,就把这首歌分享给您的朋友共同聆听,一起支持歌手Femi Kuti吧!

◆ 本页是歌曲Sorry Sorry歌曲LRC歌词下载页面,如果您想下载Sorry Sorrymp3,那么就点击  Sorry SorryMp3免费下载

◆ 如果你想在线试听这首歌曲就点击  Sorry Sorry在线试听

◆ 如果你想了解更多歌手Femi Kuti的信息就点击  Femi Kuti的所有歌曲  Femi Kuti的专辑  Femi Kuti的详细资料  Femi Kuti的图片大全

◆ Sorry Sorry的永久试听地址是//www.9ku.com/play/1683521.htm,请将九酷音乐网(www.9ku.com)告诉您的3个朋友,感谢您对九酷音乐网支持!

Copyright @2023 - 2024 www.9ku.com.All Rights Reserved.九酷音乐网 版权所有  备案号:黑ICP备2023008593号-1